Fanzy Papaya feat. Patoranking bless me

Select language to translate this lyric

Njoku ×8
nyawu ×6
Fanzy alongside patoranking
you can take me not my blessing
chai no no no
you can take me not my person
ewo nu o ewu
you can take me not my woman
na ebekwa i go fight
you can take me not father figure
ewo nu o chai
(gbo gbosa)
i don tire to dey cry for you. ewu
no no no
i don tire to dey beg you po po po puff corn
every day
garri and groundnut men dey manage
biscuit and mineral men dey package
God abeg ooo
abeg oo
gozie nu mu oo
chineke mu oo
with you o i go make am today
gozienu mu oo
papa mu oo
with you my life na butter
bless me wella
papa mi
bless me wella
anam ayo.
bless me wella
papa mi
bless me wella
mmm...
Father Father Father na for thanx mi call you
Father Father i no mean to disturb you
praying to you lord make me wanna thinketh
mana i tire de man go like singlet
you won mi get one million ringet
me tell me mama say me must ringet oo
Father Lord bless me
take my hands and bless me
anything wey i touch lee
omo na blessing
Father Lord bless me
take my handa and bless me
no matter wetin people dey talki ee
if i show face omo na blessing
ife nine nwere di naka chukwu ooo
dinaka dinaka o
my melody bu chim nyere mu ooo
(bu chim nyeremu oo)
gimme dat ×4
copy dat ×4
God abeg oo, abegoo doh doh doh
gozie nu mu oo
chineke mu oo
with you o i go make am today
gozienu mu oo
Papa mu oo
with you my life na butter
bless me wella
Papa mi
bless me wella
anam ayo.
bless me wella
Papa mi
bless me wella
mmm...
To the East,
send the blessings na please
To the North
send the blessings for hot
To the south
ble them make them open mouth
To the Westi ee
let the blessing be the besti ee
(wayesay)
i don tire to dey cry for you.
you, you you you
i don tire to dey beg you po po po puff corn
every day
garri and groundnut men dey manage
biscuit and mineral men dey package
God abeg ooo
abeg oo
bikonu gozie nu mu oo
Anamu ayo
gozienu mu o Papa
gozienu mu oo
Chineke Chineke eyo eyoyoyo yooo
blesa me wella
Papa mi
bless me wella
Olisa mu oo
bless me wella
eye eyeeh.
bless me wella
gozienu mu o
Chineke oo gozienu mu o
gozienu muo
mmm...
gozienu mu o
chineke
bless me wella
Papa mi
eyeh eyeh oo

SUBMIT CORRECTIONS