Fela Kuti beasts of no nation edit

Select language to translate this lyric

Ah- Let's get now into another, underground spiritual game
Just go to help me the answer, go to say, Aiya-kata- Oh ya
O'feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O'feshe- g'Ba
O'feshe-Woh
AIYA-KATA *(after each line)
O'feshe-Weng
Aiya kata
Aiya Koto
Aiya Kiti
Aiya Kutu
O'feshe-Lu
AIYA-KATA *(after each line)
O'feshe- g'Ba
Oh-----...
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Abi** you don forget I say I sing, ee-oh **(is it not)
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Oh, I sing, I say, I go my mouth like basket, ee-oh, Malan Bia-gbe-re
Basket mouth wan start to leak again, oh-
BASKET MOUTH WAN OPEN MOUTH AGAIN, OH
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME... *(after each line)
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
DEM GO WORRY ME *(After each line)
Dey wan to make us sing about prison
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
Dey wan to know about prison life
Dem go worry me, worry me-- worry, worry all over da town
*(repeat stanza)
Fela, wetin you go sing about?
DEM GO WORRY ME
Dem go worry me, worry me-- worry, worry, worry, worry
The time weh I dey, for prison, I call am inside world
The time weh I dey outside prison, I call am outside world
It's a crazy world, it's an outside world
CRAZE** WORLD *(after each line) / **(crazy)
It's an outside- there's the police
It's outside- the soldier
It's outside- the courts
It's outside- the magistrate
It's outside- the judges
It's a crazy world that
It's outside- Buhari is there
That's a crazy man
Animal in crazy-man skin-i
That's a crazy world
It's outside- Idia -gbon dey
That's a crazy man- oh
Animal in crazy-man skin-i
That's a crazy world
It's outside- they find me guilty
It was outside- they jailed me for five years
------------------I didn't do nothing
It was outside-the judge begged ee- o
It's a crazy world, It's a crazy world
It's outside- they killed their students
Soweto, Zaria, and Ife
It's a crazy world, ee- oh
It's a crazy world,
It's outside- all this is happening
It's a crazy world, ee-oh
It's a crazy world, ee-oh< br/>It's a crazy world, ee-oh
It's a crazy world, ee-oh
It's a crazy world, ee-oh...
Make you hear this one
War against indiscipline, yes-oh
It's the Nigerian government, yes-oh
They're talking yes-oh
My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline
It's the Nigerian government, ee-oh
That's what they're talking about
My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline
I never hear dat before- oh
Make Government talk, ee-oh
My people are us-e-less, My people are sens-i-less, My people are indiscipline
It's the Nigerian government, ee-oh
They're talking about that
What kind of talk is that- oh?
Crazy talk is that ee-oh
It's an animal talk about that

SUBMIT CORRECTIONS