Jovi man pass man pt 3

Select language to translate this lyric

Level way man don reach these men them no want war
I tanap ontop beat die man go sleep for floor
Jovi no di tremblé sika say a short
Tory long only nkon even when a chombe short
No man no helep me
A tanap here me one
Time for find their meal
Men dem enter bush the run
I cookam then I hold pot
Holam soté hand burn
No be men dem bust back time way they see say chop done
Some man just wookup talk say Jovi no go ever makam
I shidon for terre swear for God say I must make am
Time dem dey way I check say I no go make am
Now na hoha man deny I use force take am
The say Jovi go lost small time!
No be na me this?
The say Jovi wou side the money dey?
No be na ye this?
All man for here di buzz any year like pinguiss
All black to match then I chombe white tennis (chombe)
Ya poula na bé na bé toukwé
Ya poula na bé na bé so wè (éniguilayé héwésé)
Men dem enter bush hustle dough for cash beef
Way way beef run men them get for cash briss
This men dem no fit blockam no be lie
Boh only speed nak beat
Flow the next day nigga don enter street
Chop for studio na for dey way I dy sleep
I dy comot studio only time way I get for shit
Na why that when I comot any man just get for shift
Sika say any moutoumbou way I droppam be na hit
If mboko be na religion na me I write the bible
Flow throway like braaaa like na first day for cycle
I no fit blame my one show way he be 2 years old
Make I give dem time for grow for dem for understand the flow
Buss inside country meeting wey a chombe vest
Sometime dem when I cook skin I get for climb my gest
I finish build house men dem want treat me like a guest
For my coner dey like you dy manage when u do ur best (chombé)
Ya poula na bé na bé toukwé
Ya poula na bé na bé sowè (éniguilayé héwésé)
Ewééé 9

SUBMIT CORRECTIONS