Kevwelity local

Select language to translate this lyric

Intro
Reynah pee on the beat
Dan Kunnex
ke..Kevwelity
Chorus
dem say na local eh
na local
but Baba God still dey bless me
na local
dem say na local eh
na local
but i still dey get it
na local
dem say na local eh
na local
but dem still dey dance it
na local
dem say na local eh
na local
i say who won test me.
na local
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
ehya ya...
verse 1
my guy i no dey use my hustling play
hustling play
cos everyday by day to Jehovah
na so me i just dey pray
i just dey pray
make God bless my way
bless my way
make He protect my head
protect my head
cos the people wey i see around these days
my guy i dey fear....
dem sit down ontop my matter
dem won put me for under
dem dey pour me the water
but lai lai i no go surrounder ey...!
i do my thing my guy
you do your thing my guy
for this life, either you do good or bad
the people talk eyeh..!!
Chorus
dem say na local eh
na local
but Baba God still dey bless me
na local
dem say na local eh
na local
but i still dey get it
na local
dem say na local eh
na local
but dem still dey dance it
na local
dem say na local eh
na local
i say who won test me.
na local
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
ehya ya...
verse 2
what is good for goose
is good for the gander
the gander
the good life wey you want
my brother self mi i want am
i want am
you dey pray, i dey pray
na Jehovah for Heaven dey Answer
dey Answer eh..
back then in the days
when i dey hustle
nobody remember
Help you fellow to grow
who he go be tomorrow you don't know o
what you reap is what you saw
no be only one man roof
rain dey fall on.....
atleast if you can't help
i beg don't try to bring me down..
atleast if you can't help
i beg don't try to criticize my work o
Chorus
dem say na local eh
na local
but Baba God still dey bless me
na local
dem say na local eh
na local
but i still dey get it
na local
dem say na local eh
na local
but dem still dey dance it
na local
dem say na local eh
na local
i say who won test me.
na local
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
ehya ya...
verse 3 (humming sound)
ahhhh................hahhhhhhah!
ahhhh................hahhhhhhah!
ahhhh................hahhhhhhah!
ahhhh................hahhhhhhah!
dem say na local eh
na local
but Baba God still dey bless me
na local
dem say na local eh
na local
but i still dey get it
na local
dem say na local eh
na local
but dem still dey dance it
na local
dem say na local eh
na local
i say who won test me.
na local
dem say na local eh
na local
but Baba God still dey bless me
na local
dem say na local eh
na local
but i still dey get it
na local
dem say na local eh
na local
but dem still dey dance it
na local
dem say na local eh
na local
i say who won test me.
na local
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
dem say na local eh.....
local!
say na local eh.....
local!
ehya ya...

SUBMIT CORRECTIONS