Legendury Beatz feat. Simi ori re

Select language to translate this lyric

For the people wey love me
For the people dey got me
I see the way you support me, im thankful aaah
Everyday i dey work o, make i no disappoint o
Cause all you need is the love o, im grateful aaaah
Abi you dont know o
Iya o le ri mi oo
Moyin Oluwa logo o
Bad belle no dey see me aaah
I don make am oo
The hustle don pay now oo
For where i dey now o bad belle no dey see me ah ah
I don make am oo
Dem know my name now oo
For the house all my prayers oo bad belle no dey see me oooh ooh oho
Mo sorire oooh ooh oh (4ce)
This hustle wey i dey hustle
Mama please say a prayer for me
So that i can totally spoil you
Shower you with the finest things
Euro abi na dollar, oya take o you no go suffer
Adura ti gba adura a maa gba lo
Some people dont know oo
Iya o le ri mi oo
Moyin Oluwa logo o
Bad belle no dey see me aaah
I don make am oo
The hustle don pay now oo
For where i dey now o bad belle no dey see me ah ah
I don make am oo
Dem know my name now oo
For the house all my prayers oo bad belle no dey see me oooh ooh oho
Mo sorire oooh ooh oh (4ce)
Instrumentals till fade

SUBMIT CORRECTIONS