Lioness Oyinbo feat. Chidinma love me jeje

Select language to translate this lyric

Lioness oyibo
DJ Coublon on the beat
Miss Kedike
[Chorus -
Baby i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Baby i believe you die oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh
The love you dey give me burst my brain
give me dey burst my brain
Making me making me go insane
making me go insane
That is the reason i don't complain
Reason i don't complain
Reason i don't complain iyoh iyo iyo oh eh
Love me jeje love me tender oh na na na
I no say you no be pretender
Baby you are the number one for my agenda oh na na na
Number one for my agenda
That's why my baby
[Chorus -
Baby i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Baby i believe you die oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh
After you na you (you)
Komasi anybody (body)
No matter what them do (do)
I no fit stop loving you
I be your twitter oh
Together je m'appele oh
I no go give you gbege oh
I no fit stop loving you
[Chorus -
Baby i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Baby i believe you die oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh
[Chorus -
Oh oh darling, you loving dey put me for gobe
You dey put me for gobe yaah
As i dey hear i dey feel am for my brain
You dey make me dey kolo yaah
Oh whyy, they wan see this love fall apart
No i, never wana see you go away
That is what i'm saying
Baby it is you am loving now
Me and you forever
Listen to nobody baby na
See this thing i'm feeling heh
Loving you is everything
See this thing i'm feeling heh
Baby you are all i need
[Chorus -
Baby i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
Baby i believe you die oh
believe you die oh eeh
Sweety i believe you die oh eeh oh
believe you die oh eeh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh
No be joke oh ah eh
No be joke oh
You do me this oh ah eh
do me that oh

SUBMIT CORRECTIONS