Orezi shoki

Select language to translate this lyric

Mr. Dj, put the music on repeat.
Alahji orezi, moti gbe jo tun tun dey o terere,
Mummy and daddy, moti gbe jo tun tun dey o, terere,
Abeg i dey beg o, abeg I dey beg o,
As you hear the music just dey dance o,
Abeg I dey beg o, as you hear the music just dey dance o,
Awon temi London ijo shoki myon jo terere,
Awon temi l'America, ijo shoki myon jo, terere,
Awon t'agege, ijo shoki myon jo, terere,
Terere rere.
See I know say you like to dance,
I know say you like to shake it,
I know say you like to groove,
I know say you want to make it,
Oya se ee eee,
Make them know say you sabi o,
Baby, jo oo ooo,
Make them know say you sabi o,
Oya jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tere.
Ina jo ogiri o sa, terere,
Orezi gombana pour me water tererere,
Eja nla bo, Ti o yo,
Elo gbomi nla kano, orezi ti de o,
Awon temi Dubai ijo shoki nyon jo terere,
Awon temi le Elegushi, ijo shoki myon jo, terere,
To my niggas in Canada, ijo shoki myon jo, terere,
Awon ti l'agege, ijo shoki myon jo, terere.
See I know say you like to dance,
I know say you like to shake it,
I know say you like to groove,
I know say you want to make it ,
Oya se ee eee,
Make them know say you sabi o,
Baby, jo oo ooo,
Make them know say you sabi o,
Oya jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tererere,
Jijo shoki, terere, terere tere.
Lemme teach you how to dance ijo shoki, terere,
Lemme teach you how to dance ijo shoki,
Put your hand around your neck,
And bend to the side,
Oya go down, oya go down,
Oya go back like you dey reverse,
Oya go down and go down,
And go back like you dey reverse.
See I know say you like to dance,
I know say you like to shake it,
I know say you like to groove,
I know say you want to make it,
Oya se ee eee,< br/>Make them know say you sabi o,
Baby, jo oo ooo,
Make them know say you sabi o,
Oya jijo shoki, terere, terere tererere,

SUBMIT CORRECTIONS