Sound Sultan rainy days

Select language to translate this lyric

Mr workie workie
you don dey work for Naija reach forty years
no go forget when the sun go set o
try to dey safe make you no go regret o
Mr superstar
you don dey drive every flashy cars
no go forget when the sun go set o
try to dey safe make you no go regret o
Mrs campus baby
you don dey follow rich begin waka
Odaju o, l'ojo t'orun ba ran o
ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
l'ojo t'orun ba ran o
ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
awa se eee
Mr borrow borrow
like to dey flex with him best friend motor
molue, bus you for enter dey come o
jam person car cause you use am dey forming o
Omo aje kpako, reach for school come dey faraway butter
no go forget say na money dem gather o
owo oniyo owo oni garri together o
Mr I pass my neighbor
ma lo kpara re nidi leba leba
Odaju o l'ojo t'orun ba ran o
ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
Odaju o l'ojo t'orun ba ran o
ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
Back in the memory
when you bin get money
everybody go dey gbadun you
dey follow you like ant dey follow sugar o
but when your money go,
your friends go turn to foe
nobody go dey there only you go wet for inside rain
Person wey dey drink gari get plan o
Make you no dey underrate
Poor man o
Person wey dey drink garri
E get planin o
E dey plan
E get planin
Just dey pam
E get planin o
E dey plan
E get planin
Just dey pam
For that rainy day
l'ojo t'orun ba ran o
ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
l'ojo t'orun ba ran o
ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
l'ojo t'orun ba ran o
ma șe gbagbe ojo t'ojo awa o
E l'ojo t'orun ba ran l'aiye re
ma le gbagbe ojo t'ojo awa o
Tori awa se...

SUBMIT CORRECTIONS