Bro. Ifeanyi Ibeabuchi
atughariwala
Wählen Sie Sprache aus, um diese Lyrik zu übersetzen
halaluya
I don come again ooo
when I tell una say
oga Jesus no De play mr wayoo.
it think say na lie
I say when money dey friends go dey when money no dey friends GI go
the only gud friend wey I have na
- Album:
- Mme-Mme, Vol. 2
- Tukwasi Ya Obi