Adekunle Gold pablo alakori

Select language to translate this lyric

Them no born me with silver spoon
My beginning rough ooh darling
I no enjoy my life, like other children at all
I grow up myself ooh, I hustle tire ooh
Person wey get ambition, no they wait for manna ooh
Wuruwuru to the answer ooh (Wuruwuru to the answer ooh)
Magomago no be the way, wayo no be the answer o
Stop wasting your time oo, no play with your future
All man for himself ooh, no shortcut; ooh abeg oh oh abeg
Brother abeg, mama jale ooh (ma jale ooh)
ooh abeg oh oh abeg,
sister abeg no shortcut ooh (no shortcut ooh) abeg
You sit down for house ooh, dey beg, begy for money
Pablo Alakori, paadi jawo fine bara
No dey rush ooh lolo, somethings they take time ooh
To be a man ooh, my brother ooh ko easy
Wuruwuru to the answer ooh (Wuruwuru to the answer ooh)
Magomago no be the way, wayo no be the answer o
Stop wasting your time oo, no play with your future
All man for himself ooh, no shortcut; ooh abeg oh oh abeg
Brother abeg, mama jale ooh (ma jale ooh)
ooh abeg oh oh abeg,
sister abeg no shortcut ooh (no shortcut ooh) abeg
Ire je o si ninu photo, ohun ose lo ma gba
You no do anything but you want to hammer
I sorry for you i'm sorry for you my brother ooh
No play yourself ooh, time dey run ooh away
Wuruwuru to the answer ooh (Wuruwuru to the answer ooh)
Magomago no be the way, wayo no be the answer
Stop wasting your time oo, no play with your future
All man for himself ooh, no shortcut; ooh abeg oh oh abeg
Brother abeg, mama jale ooh (ma jale ooh)
ooh abeg oh oh abeg,
sister abeg no shortcut ooh (no shortcut ooh) abeg
Oh na na na na abeg ooh
Adekunle Gold ooh
Abeg oh oh abeg
Paraparapa
Abeg oh oh abeg

SUBMIT CORRECTIONS