Bank wife material

Select language to translate this lyric

Intro
All right... this one goes out to all the wives. the potential wives and the men to make them wives. you feel me? haha.
I don dey take style dey find the girl wey i go marry, and as black man wey i be i get the speck i like. E no really matter the state wey she come from. As long as say she nice but most importantly. she be
Wife material wife material oh oh wife material wife material she be wife material wife material wife material wife material. 100 yards ha ha ha yea ehh ahahah yea ehh yea ehh 100 yards ha ha ha yea ehh yea ehh
She sabi cook uh uh she good uh uh
she sabi book uh uh uh uh
she dey blow ma mind uh uh
the idea she get and the goal she get
she dey work so hard to make sure say she no depend on man alone
all the beautiful mind she get why i no go love.
She be wife material wife material wife material wife material, 100 yards ahahaha aha 100 yards.

SUBMIT CORRECTIONS