Be-Z feat. Yemi Alade you suppose know remix

Select language to translate this lyric

Why you dey ask me if i love you
After all of the things wey i don do
You suppose know by now
Why you dey ask me if i miss you
If you know dey by my side
E dey do me like say i wan die
You suppose know by now
Say na only you wey get my heart
Even though you no go talk am
I know say you dey think am
Baby baby, oh oh baby
Why you con dey fear, say one day i go disappear
Baby baby, oh oh baby
Why you con dey fear, say one day i go disappear
You suppose know by now(by now)
I know you see me with my friends dey flex
My love for you no be because of the money
If i no pick my call abeg no vex
I no go leave you just like Johnny
You suppose know by now
Say (na only you wey get my heart)na only you wey get my heart
(Even though you no go talk am, i know say you dey think am)Even though you no go talk am, i know say you dey think am baby
Baby baby,(oh oh baby, why you con dey fear, say one day i go disappear) oh oh baby Why you con dey fear, say one day i go disappear
Baby baby, oh oh baby(baby baby oh oh baby Why you con dey fear, say one day i go disappear)Why you con dey fear, say one day i go disappear
(You suppose know by now)You suppose know by now
I go be your man
I go be your girl
(Every second, everyday of the year oh oh)Every second, everyday of the year oh oh
And i go be your girl...
I go be your man uh uh uh
(Every second, everyday of the year eh oh oh)Every second, everyday of the year eh oh oh
Baby baby(baby)
Oh oh baby(oh oh baby)
Why you con dey fear, say one day i go disappear(Why you con dey fear, say one day i go disappear)
Baby baby(baby baby)
Oh oh baby(oh oh oh oh baby)
Why you con dey fear, say one day i go disappear(Why you con dey fear, say one day i go disappear)
Baby baby(baby baby)
Oh oh baby(ooooOh oh baby)
(Why i con dey fear, say one day i go dis-a-a-ppear)Why you con dey fear, say one day i go disappear(Why you con dey fear, say one day i go disappear)
Baby baby(baby baby)
Oh oh baby(oh oh baby)
Why you con dey fear, say one day i go disappearooh(Why you con dey fear, say one day i go disappear ooh)
You suppose know by now(You suppose know by now)
For this my life i go always love you
Everything wey i don promise i go do
You suppose know by now(You suppose know by now)
Oh boy
you dey hear me so
You suppose know by now(know by now)
You dey hear me so boy, i no dey joke when i tell you
You suppose know by now(You suppose know by now)
Yeah yeah yeah na me be your baby I go love you till the end of time
You suppose know by now (You suppose know by now) ooooh I love you baby.
You no dey see
You suppose know by now(You suppose know by now)
Baby mi, boy
Jiggle jiggle with the wind boy
You suppose know by now(You suppose know by now)
Yeah yeah, hope you know
No time no time for any man
You suppose know by now(You suppose know by now)

SUBMIT CORRECTIONS