Boj feat. RunTown phantom

Select language to translate this lyric

maleky berry
berry pon dis
you know
ah you know
bad man I carry weight oo
real gee I carry base oo
phantom dey no see me
go see dey no see me
bad man I carry weight oo
real gee I carry base oo
phantom dey no see me
go swee dey no see me
play I say dey follow me dey play
I stand tall in my lane
am a hustle till dey know my name
young babe
omo no be minimum wage
don't care wat opinion say
tryn' get it in a million ways
I remember when dey dull me
now when dey for am dem dey call me
same people wey bin dey yab me
now dem dey try to feature me
if u require my services
oo u go pay ins
reezy Ig @ahrinz_a

SUBMIT CORRECTIONS