Bro Ifeanyichukwu Onyeachonam & The Heavenly Lovers e no go be like jesus

Select language to translate this lyric

E no go be like jesus
E nor d I never see
Nor be say I fine na make am die for me
Nor be say I rich na make am die for me o
Nor be say I holy na make am die for me
Na only love of God
Na dey do am for me
E no go be like jesus christ
E nor d I never see
Nor be say I fine na make am die for me
Nor be say I rich na make am die for me o
Nor be say I holy na make am die for me
Na only love of God na dey do am for me
E nor go be like jesus christ
E nor d I never see...
If e nor be jesus
E nor go fit be like am o
Jesus na baba
The difference is clear
Make una listen o
Make I tell una the reason
My sins too much them come say
Them go killi me
My papa run away
I say.
My mama run away
Everybody wey I get run away from me
God look me
With mercy from His heart
He send Angel micheal
Make him come die for me
Angel Micheal say
Baba I nor qualify
He send Angel Gabriel
Make him come die for me o
Angel Gabriel Say
Baba I nor qualify
Jesus come go
Go meet him papa o
He say...
He say me I know o
Na me be your only child
But I too like am
I too like e this boy
Papa I go go
Daddy mi I go go
Na so he leave him throne
He come come for this earth
He laid his life for me
On the cross of calvary.
He died for me
That I might be able to leave
Aiyeeee ye aaa
Jesus na baba o
Aiyeeee ye aa
Jesus na correct o
Aiyeeee ye aa
Jesus na baba o
E no go be like jesus christ
E nor d I never see
Nor be say I fine na make am die for me
Nor be say I rich na make am die for me o
Nor be say I holy na make am die for me
Na only love of God
Na dey do am for me
E no go be like jesus christ
E nor d I never see
I remember when.
Them nail am for cross
He cry say
Water dey hungry me o
Instead of water o
Dem come give am Venegar
Instead of water o
Dem come give am Venegar
Na then he cry...
Elohim ma saba tani
Aaa oo Daddy mo
why art thou forsaken me.
E nor tey
Them come pierce am with sword
Blood began to flow d blood of jesus
And face for me
E nor tey
Na then he cry to him papa
He say papa forgive them
For they don't know what they do to me
It was not too long
Na so him cry to him papa again
He say
Into your hands o
I commit my spirit
E nor tey...
He said, it is finished
Weytin him mean be say
My wahala done finish
Weytin him mean be say
Your problem done finish
I say nor be say I Fine na make am die for me
But na only love of God
Na dey do am for me
E no go be like jesus
E nor d I never see

SUBMIT CORRECTIONS