Dg Hustle the greatest

Select language to translate this lyric

...Intro...
Abia...
Mr Greatest and Mr Raw.
No b Beans Nwanne.
Ife anaru adiro Easy
Onye si na Odi easy ya je try aaaa
...Greatest...
Any morning when I wake up
I use to say baba eshe
For keeping me till today
Me and poverty don break up
So my dues i don pay
I don conquer my delay
To b a man no b 1day job
To b a man e no easy
Pesin wey talk am nah Flavour
Everyday men n' agba nbo
In South and in Malaysia
To b a man u must labour
And 2 favour the labour u run to ur saviour
...Pre Chorus...
My mama tell me say
My son never give up
My mummy tell me say
My son never give up
Come rain Come Sun Come rain
My son never give up
No pain no gain no pain
My son never give up.
...Chorus...
Now the Hustle don dey pay
D hustle don dey pay
Living large like Ambode
D hustle don dey pay
So dance d song like farote
D hustle don dey pay
If you give up my hand no dey
D hustle don dey pay
...Raw Verse.
Any man jii ego n' afom busy
Bcos ife anaru ka akpata ego ediro easy
Onye si na Odi easy ya je try aa
Onye gatu ije nwete nku ya fly aa
Akuko akoro 2000 yrs ago di iche na ife anafu kita b4 achuta ego
Kita if a rich man talk something way no funny
Everybody go laugh just because he get money
Money. M. O. N. E. Y
Man pikin wey no get am dey cry
Bros if u ask other people y
Dem go talk say no woman no cry u no try
Money, Ego, Owo, kwudi
Chukwudi
Owu di n' Udi na Udi.
...Chorus...
Now the Hustle don dey pay
D hustle don dey pay
Living large like Ambode
D hustle don dey pay
So dance d song like farote
D hustle don dey pay
If you give up my hand no dey
D hustle don dey pay
Guys dey hustle India
Some are hustling for Lybia
Some na SoudiArebia
Some are hustling for Kenya
Mens dey hustle for Panya
Some na China and Ghana
Shey na d money i go collect
Pounds and dollars for our pockets
But no forget say
...Bridge...
(Any morning when I wake up
Na to God I dey look up
Even when I fail I dey Lock Up
Because I will never give up)
...Pre Chorus...
My mama tell me say
My son never give up
My mummy tell me say
My son never give up
Come rain Come Sun Come rain
My son never give up
No pain no gain no pain
My son never give up.
...Chorus...
Now the Hustle don dey pay
D hustle don dey pay
Living large like Ambode
D hustle don dey pay
So dance d song like farote
D hustle don dey pay
If you give up my hand no dey
D hustle don dey pay

SUBMIT CORRECTIONS