Didi long time freestyle

Select language to translate this lyric

Girl is a long long time 3ce
U don try for me
Girl is a long long time 3ce
U don try for me
Aha e, Aha e
Money never set ooooo
Aha e. Aha e
When i dey for ghetto
Aha e, Aha e
I no fit forget ooo... Rara
Girl u gave my life a meaning
With you by my side girl am winning
No life no decieving, when am high girl is you that am zipping
Wetin you dey do me ano fit forget ooooo
For the love wey u show me you no go regret eh
U don balance my life oooo, Oda girls dem be kele you be wife oooo
You gat my back ooo, i go be your joromie victor o wife ooo.
Me i go dey love oooo, place no one above you
Please dont throw our love away
Chrous Girl is a long long time eh, U don try for meeeee (2ce)
Mo ranti bo se bami sun si ile
Iya to ba mi je nii be
Won ni ko fine kin fi le
Say she be typical Ibile
You go they gbadun my baby eeeee
Ao de nii ya rawa u gbayi my baby oooo
You were there when the man was a boy
From the grass, from the root from the soil
When no money wen no hope for record, thank God i gat u baby nothing spoil (2ce)

SUBMIT CORRECTIONS