Dope Concept falling for you

Select language to translate this lyric

Na d dope concept yeyeye ee
So she say today
Shey because u see me today
Wey u wan dey use me dey play
Uncle malo fi mi sere
I say i don enter peke
Wetin i kon do u again cos
Anything i do she go complain
But still i go love too stay stay cos
Im falling for (you)
You know i am falling for u(you)
Im falling for u (you)
Is it because im falling for u o(you)
Falling for u(you)
Im falling for u (you)
Im falling baby
O no no
Ye ye ye
Tell them say
Is it because im falling for u
See mami e
O no no
Ye ye ye
Tell them say is it because im falling for u
When nobody dey when i no get cash
U still dey love me daily e
Lati kekere when i no get cash
U still dey be my baby e
When nobodey dey when i no get cash
U still dey loan me daily eh
Lati kekere when i no get u still dey be my baby
Orekelewa mi i swr that
I am going insane o
For dis ur fohr body u con dey
Use me use me dey play o
When i no get money shey
U go leave me for u gate o
Orekelewa me i swr that
I am going insane for u
Ye so she say today
Shey because u see me today
Wey u wan dey use me dey play
Uncle malo fi mi sere
I say i don enter peke
Wetin i kon do u again cause
Anything i do she go complain
But still i go love to stay stay
Wetin be ye wetin dey yeah
So many many got em try to come my
way but then i keep i keep on falling
i keep i keep on loving eh ye
So many many i then try to raise again but i keep i keep on falling
i keep i keep on falling baby
Lati kekere when i no get cash
Is only my car dat dey want to buy
When dey say defend u want to attack
Wetin i kon do u again eh
Cause she geti front and she geti back
But i no fit talk cause she like to dance
Derikiki this derikiki that
Shey she no dey feeli my pain eh
O no no
Ye ye ye
Tell them say is it because im falling for u
Mami eh o no no
Ye ye ye
Tell them say is it because im falling for u
U know i am falling for u (you)
Im falling for u (you)
Im falling for u (you)
Is it because im falling for u o
Falling for u
Im falling for u (you)
U know i am falling for u(you)
Im falling for u
Is it because im falling for u o
Falling for u
Im falling for u
Na d dope concept ye ye
O no no
Ye ye ye
Tell them say is it because im falling for u
See mami eh o no no
Ye ye ye tell them say
Is it because im falling for u
O no no ye ye ye tell dem say
Is it because im falling for u
When nobody dey wen i no get cash u still dey loan me daily eh
Lati kekere when i no get cash
U still dey be my baby
Orekelewa me i swr that
I am going insane o
For dis ur fohr body
U con dey use me use me dey play o
When i no get money she u go leave me for u gate o
Orekelewa me i swr that I am going insane o For u
I am going insane o(i am going insane o)
Orekelewa mi i swr that(i am going insane o for u) ×3

SUBMIT CORRECTIONS