Duncan Mighty Portharcourt 1st Son hand of jesus

Select language to translate this lyric

It's a Port Harcourt first son
Wene Mighty eeh
And it's a true life story oh
And I thank the Lord oh
Becos the Hand of Jesus has butter my bread oh
Halle oh
Halle oh hallelujah
E mara aka Jehovah butter my bread oh
Halle oh
Halle oh hallelujah
When I remember my past it was poverty
When I'm passing on the road dem go laugh me
When I remember my past e no easy
But right now I'm a celebrity
Do you know that God is God
And God can never be a man oh
At all oh, at all oh
Do you know that thing you sow na the same thing wey you go reap oh
Wene dat one dey oh
Some go come do like say na dem love you
When you try give them chance dem go kill you
I remember when my mother been dey suffer from bleeding for eighteen years
She go wake up in the morning, She go cry
I go look up to the sky
I dey ask God why
My father go dey carry my mama dey waka from place to place make she save
My papa people run
My mother people run
Everybody run
But when God come, God heal my mother
Save my mother
Bless my talent
And make my mother happy eh
Becos the Hand of Jesus has butter my bread oh
Halle oh
Halle oh hallelujah
E mara aka Jehovah butter my bread oh
Halle oh Halle oh hallelujah
When I remember my past it was poverty
When I'm passing on the road dem go laugh me
When I remember my past e no easy
But right now I'm a celebrity
Shebi you know what it means
When you coming from the ghetto you no need to form oh
And I was leaving in a face me-I-face you house
You need to see the morning trouble when you want to bath
You have to dey for queue
You are waiting for the first person wey enter the bathroom
You have to dey for queue
You are waiting for the first person wey enter the toilet e eh
It is a physically true life ah ee of a true story a true story
And when you want to jollicate
Police go enter dey search ur pocket dey slap u well well, well well, well well aaahh
But right now army stand for my gate, na God grace
So I want to say...
Hand of Jesus has butter my bread oh
Halle oh Halle oh hallelujah
E mara aka Jehovah butter my bread oh
Halle oh Halle oh hallelujah
When I remember my past it was poverty
When I'm passing on the road dem go laugh me
When I remember my past e no easy
But right now I'm a celebrity
Ana ma sighi mma ma
Imela Jehovah
Eeh oh
Ana ma sighi mma ma, Imela Jehovah
Eh mma ma, Imela
Mma ma Jehovah
Eh mma ma, Imela
Mma ma
It is the handwork of God and it's not by my own ability, ability
Now I'm the pride
I'm the king
I'm the joy
I'm the love of my families and my relatives
It is a physically true life ah ee of a true story a true story
So make somebody come
Make we thank the Lord oh
I no fit shout oh
Wene Mighty eeh
Becos the Hand of Jesus has butter my bread oh
Halle oh, Halle oh hallelujah
E mara aka Jehovah butter my bread oh
Halle oh Halle oh hallelujah
When I remember my past it was poverty
When I'm passing on the road dem go laugh me
When I remember my past e no easy
But right now I'm a celebrity
Cos the hand of Jesus has butter my bread oh
Halle oh Halle oh hallelujah
E mara aka Jehovah butter my bread oh
Halle oh Halle oh hallelujah
When I remember my past it was poverty
When I'm passing on the road dem go laugh me
When I remember my past e no easy
But right now I'm a celebrity
Halle oh Halle oh hallelujah oh
Halle oh Halle oh hallelujah oh
Eeh hallelujah oh
Eeh hallelujah oh
Eeh hallelujah oh

SUBMIT CORRECTIONS