E.L feat. Joey B accra feat joey b

Select language to translate this lyric

E.L
See I'm a grown man but sometimes I cry
I cry for different reasons but most of the time I cry for Accra
Charley so the policeman man stop me tell me say
Charley today di3 you for drop something for your boys
I tell am today di3 eno good nothing dey my body
Make we see tomorrow I go make you overjoyed
He say anything wey you get for your body
make I feel you be superstar boss you for try
I get 5 Ghana p3 the whole night town
make dry my guy make you no lie see your ride
Alright take 1 Ghana for your pocket,
there norr I see say nigga want vex
Nonsense! you sef you dey see me jobless
1 Ghana for my what you go make I bore sef
Komot! inner light, make I see your license
Road worthy quick show me all your items, fire extinguisher, triangle
Ok you dey wear shades why?
Ebe night time, hands up
What they really want from a nigga?
What they really want from me?
I just want more with the paper
Why you wanna hate on me?
This is why I cry, This is why I cry
This is why I cry, This is why I cry
I came I the game as a young boy
One man solo, no convoy
Then times I just wanted to rap,
no shows, no auto-tune, I use my raw voice
Na I dey make beats for all the big artistes
VIP told me you could be like this
Be a big star charley you go see fly shit
Hot girlfriend, with two or three sidechicks
So I speed up, played all the free shows
Stayed up, late-night in the studio
Booed off stage, came back in beast mode
Sacrificed just to tight up my weak flows
And I swear down I no be perfect
But I work so hard on my craft that I got a fan base worldwide
It hurts that I won GMA, they say I don't deserve it, God damn
What they really want from a nigga?
What they really want from me?
I just want more with the paper
Why you wanna hate on me?
This is why I cry, This is why I cry
This is why I cry, This is why I cry
On my way to the studio Saturday
Money in my pocket feeling good, kapa dey
Thank God for my life & my family, success
Only thing edey make I dey bore be the traffic
I step top on the highway vim,
high speed yelling out money in the thang
Next thing I see young man in my lane on
a bike, no lights so I slam on my brakes
Racing, praying God please you for save him
He's in the backseat in pain and I'm
screaming, stable him make conversation
Horns blazing as I aim for the hospital
Korle-Bu be closed ebe possible?
Ran inside screaming, I had an accident
They said, light off

SUBMIT CORRECTIONS