ELDee bosi gbangba

Select language to translate this lyric

Trybe records... el d e e e
Imo take y'all to the roots on this one
Oh girl as I see you dey waka
Everybody dey look your baka
Dem dey wonder how dem fit to touch your heavy something
Last time when you take my number
You talk say you go holla
But you put me on a long thing
Today na today
You no go escape
I go put you for corner
I'm ready for you
Today na today
You no go escape
Mo ti ready la ti taa tan
But before then
Bosi gbangba ka jo Ta ba she tan o
Bosi koro ka fo O fi e sinu Honda
She omode ni e? I wonder
Sho fe wa hummer?
Fo lo yankee fun summer?
Eh,.on te brake
Instead ko wa, wa je cake
Mma toju e lo ti ti lai lai lai lai o
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If na somebody own o, touch am softly softly
If na your wife make you hold am hold am
If na your girlfriend hold am hold am
If you see somebody with another man own, tell am say.
Fi iyawo oni iyawo sile Tell am say
Fi iyawo oni iyawo sile Thank you Naija DJs for playing my song
Thank you thank you
my love is too strong mo wa dupe
Thank you naija DJs for playing my song
Thank you thank you,
My love is too strong
Nitori pe
Even when i no dey there.
Una dey play am
Mo rin irin ajo lo
Una still dey play am o
This song is dedicated to every DJ that ever played my record
In my presence, in my absence
Every TV station, every radio station
And most especially the FANS who stay ever faithful
Ten years and Im still doing it
It's trybe records baby!
Oladele... TKO... el dee e e e e e e
And to all y'all who thought I was done
I'm just getting started

SUBMIT CORRECTIONS