feat. Timaya money ft flavour

Select language to translate this lyric

Every night and day the boy e dey fly to dubai(dubai)
All the way from naija to just go flenjour for dubai
I travel to america just to go charge my phone
Bad belle people make una leave me alone
I say wen money nor dey
People dey carry me play
Wen money nor dey
Everybody run away
Wen money no dey(na na na)
People dey use me dey play
Wen money nor dey
Nobody loom at my face

SUBMIT CORRECTIONS