Féfé neighbour

Select language to translate this lyric

super duper
sugar boy on the beat
one day one day
baboon go work
monkey go chop
baboon go work
whether na tangerine
or oranges or paw paw
we must to chop o
chop the fruits of our labour
we go dey push
push the liver dis labour
if u believe me
abeg help me tell ur neighbour
if u want car
come and collect it
say if u want baby
come and collect it
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
o ga di kwa mma
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
your own go better
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
o ga di kwa mma
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
i wish you better
iye le
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
mek we live together
kiss daniel
age is nothing but a number
wizzy and linda
if una marry e go better
peter paul and jude
una b family for ever
if i say mek
i come start to dey talk e yee
even doctor sid
no fit treat e wound e yee
e swallow panadol
buh i can feel d pain
i cannot feel a pounce
is what am making list
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
o ga di kwa mma
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
your own go better
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
o ga di kwa mma
Tell your neighbour
Neighbour!!!!
i wish you better
iye le
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo
kolomo

SUBMIT CORRECTIONS