Jenny.O feat. Mayorkun, Dremo & Mz Kizz number one

Select language to translate this lyric

Jenny. O
Me and you. eh eh
We go day joli day go
Nobody fit put as hunder nobi say na wonder
Molagigabi u are my number one.
Miz kiss
So we steping into the top we never go down
And we speak to last we never slow down
No tym u now I get to love you
Na you seize my heart na u hold am
Say 4life I stay with u, nobi lie I tell d truth
Won le pe mi labokoku
Nami know wetin I see in you
Won bere why you wan die for her neck
Se omo yen mo nje se sho le twek
Dem try pe kin fi e le walahi ko lewek
C other girls e still kom peg
For life I stay with you haaa olomi, I will never fall your hand oh... eeee.
Mayorkun
Girl you fresh u day make my hrt beat
They can't stand our love make dem find seat
Show me 1 face make I light it
Our love is sweat gan day can't fight it
Mi o raye gbogbo roborebe se
Obirin meta lore bawo lose je
Gbeborun ma make ki everybody je
Ero NLA ni o na u b my only girl
(Back 2 d chorus again by jenny.o)
Rapper way day sing song
Na u b my number 1, all d girls way I get b4 all of dem na zero (zero oo zero oo)
Girl u b d magician, I b d one. So
Anything way u want make I do I go do ooo (do oo do oo) 4 u
The love way I get for you they for d front. Am sorry if I ever hurt u b 4.
Most tym way u run na me day at fult
Most tym I don't even no what to say sorry for...
(Back 2 his hook/bridge)
again...
Wanna be d one too make you breakfast in bed ooo
Boy you are all in my head oh
Aaint ready to let go. Ooo
People day, day halla say na u hold me down I Dan turn to super star now day run come(2+)
Smile 4 me baby, I go laf 4 u baby
If u fight 4 mi baby I go die 4 u baby...
(Back 2 d chorus)
The end...
(Niffy did diz)

SUBMIT CORRECTIONS