Jovi feat. Abracadabra nyongo money

Select language to translate this lyric

Show show over sabi for Cameroon
Da kind mand wey chop achou with y spoon
Before calendars man di look na moon
Sun for morning time dey like na sun for afternoon
Success is the house of God plenty your groom
In my father's house there are many many rooms
My baby when we marry
I'll be a happy groom
And very soon I'll have the time to make you happy too
Life strong I no go lie I shidon plan
When bolo dey man for work I no fit ever jam
Any time I enter studio I di shake jam
Ngoua Moses back strings on my thought land
Connect your brain to your head
Bro the matter don't di leak
Bro the matter don't di spread
No be lie di one na any
Bro the kumba no di bolè
All that noise I go kwetcha
All that tch tch we go tèmè
We dey for road, we dey for lebelebele we dey for road
We dey for road, we dey for lebelebele we dey for road
Na nyongo money, the money not di finiiiiiiish
Na nyongo money, the money not di finiiiiiiish
Mou kabilangé mou mba sanguila na mama (abracadabra)
Mou kabilangé Jovi yé koukou be ni sabina
Aya kouroukoutou mama, danser le lo
Aya kouroukoutou mama...
We na dey for kwat wo dey for na quartier
I dey fine dey men dey souté ride for rue manguier
Pullam pullam no wala make some man tenté
He go no I no be mop I no be boucantier
Na helele, bro nahelele
Life for this ground bro nahelele
Jonglé ball like Claude Makélélé
I di flop feel like Stanley mbapelepe
Shake the breast then you shake the meal
The kind of clock I've got for the seal
You see balls when you leave the cube
I kill on purpose I feel no guilt
You make it worse when you sit and curse
Cause your only purpose's to fill your purse
My flow di sick yes
I seek a nurse
If you no get faith massa stay for church

SUBMIT CORRECTIONS