Lagbaja bling bling panda

Select language to translate this lyric

Because of panda
Wey I no dey wear
Dem say I no dey bling
Ordinary panda ó (yẹ panda)
Because designer
Wey I no dey wear
Dem say I no dey cool
Ordinary panda ó (ye panda)
Because of tooth cat
Wey I nor put for teeth
Dem say I no dey bling
Ordinary panda ó (yẹ panda)
Alagbede bá ń gbẹ (bling bling panda)
Bá ń rọ bá ń jó (bling bling panda)
Bling am for me well well (bling bling panda)
Nothing special about panda (bling bling panda)
á¹¢e everything from abroad we must copy
Put platinum, put more silver, put more gold
I must belong by túláàsì (bling bling panda)
Because of tattoo
Wey no dey your body
Dem say you nor dey cool
Ordinary tattoo o
Yẹ panda
Because of big big motor
Wey you nor dey drive
Dem say you nor dey bling
Ordinary motor o
Yẹ panda
Because of gold watch
Wey I nor dey water dem say I nor dey bling
Ordinary panda o
Yẹ panda
Alagbede bá ń gbẹ (bling bling panda)
Bá ń rọ bá ń jó (bling bling panda)
Bling am for me well well (bling bling panda)
You better no confuse yourself o
Many many lives don lose because of fake body
Alagbede bá wọn gbe
Nothing special about panda
Instrumentals
Alagbede bá ń gbe
Bling am for me well well
Nothing nothing special about panda
á¹¢e everything from abroad we must copy?
It's too heavy ó (who send you)
Alagbede bá wọn gbe
Instrumentals
Alagbede bá wọn gbe
Bling Bling panda

SUBMIT CORRECTIONS