Layo Isaac na wish

Select language to translate this lyric

Yesterday I sit down
For one corner
Dey think about
The things that
I wish eh
I can't deny
E dey my mind
But Na wish
E dey scatter my head
Blow my mind
But Na still wish
Well, you see
My people dey
Waka day and night
With different wishes
Running on their minds
All the time
Tell me wetin you think
I go show
Wetin I see
Everything Na wish
Wetin I dey see
Everything I see
Everything Na wish. X 2
I dey pray
make I find
my true love
Wey go fit
Perfectly like my
Hands to glove
A gentleman wey
Go love me better
Treat me better
Like an angel
He'll be my guide
I'll be his bride
We go born pikin
We go geti family
Live together happily
Everything Na wish
Everything Na wish
Wetin I dey see
Everything I see
Everything Na wish. X 2
I dey pray
Make I be
Ambassador for big companies all around
Make my face
Show for TV and the billboards and the papers
Na wish
Everything Na wish
Sax outro
Na wish
Wetin I dey see
Everything I see
Everything Na wish

SUBMIT CORRECTIONS