Leeroy Afrika oga timo

Select language to translate this lyric

Aah aah Ehh
Ayi che the money,
che the money eeh
Wey the money
Oya spray the money ehh
Ah say Oga Timo Since when you blow eh
Na him you change your name from Timothy to T-Money
All because of say you to be like E-Money
But your mother no dey see money
Ah say oga timo remember say eh
As you dey spend your money, Chop your money eh
E geti where you chop forget to pay eh
And you suppose to pay eh
Eh ya ehh,
Ahh ahh ahh ehh,
Ehh ehh ehh,
Ehh ehh ehh,
If you dey hustle to make money your maga go pay
Ahh ahh ahh ehh,
Somebody help me sing it
Ahh ahh ahh ehh,
Ehh ehh ehh,
Ehh ehh ehh,
If you dey hustle to make money your maga go pay
Ahh ahh ahh ehh
Somebody help me sing it
Brother Livinus,
You pack your bag and travel all the way to Lagos,
As you dey go my brother make you no forget us,
Ehh, God go elevate your status
Ehh aah eh,
Some people learn in seconds
them suppose put their name for Guinness book of record,
Their money talk and make your money wanna shut up
Ehh, so them hater dey jealous
Ehh ah ehh, who gat the money
Kcee Nwamama,
Castor Nwamama,
Mallam Yankee Nwamama,
Wealth Nwamama,
Khalifa Nwamama,
FMV Nwamama,
Aku Nwamama,
Soja rex Nwamama,
Sean Nwamama,
Nekkaz Nwamama,
Cee cee Boss Nwamama,
Investor Nwamama,
Jack Afara Nwamama,
Ubi Franklin Nwamama,
Fizzy Nwamama,
Boss Neji,
Ahh ahh ahh ehh,
Ehh ehh ehh
Ehh ehh ehh
If you dey hustle to make money your maga go pay
Ahh ahh ahh ehh,
Somebody help me sing it
Ahh ahh ahh ehh,
Ehh ehh ehh,
Ehh ehh ehh
If you dey hustle to make money your maga go pay
Ahh ahh ahh ehh,
Somebody help me sing it
As I dey hustle everyday ooh
And I dey pray to God in heaven for the paper
Somebody help me sing it

SUBMIT CORRECTIONS