Legendury Beatz feat. Wizkid & Mugeez undercover lover feat wizkid mugeez

Select language to translate this lyric

oh yeah ahh
iye eh ah ah
yaah eeh
oh gal eeh eh eeh
oo girl yeah oh girl
gotta lotta girls wey dey see me
love to play with me
oh my love gotta lotta girls wey dey see me
wanna live with me
they say i get for westside oh
they say i get for northside oh
but i got no one by my side oh
baby me and you go be fine
fly around in a g-five
say for this life oh
na only you i love for this life eh
we met before i had this life oh
before i get money to pose eh
everywhere i go you follow eh
papparazi taking photos eh
everything they wanna know know
na only you me i know o o
My Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover Eeh
Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover
My Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover Eeh
Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover Eh Yeah
get up, get up, get up, get up
girl lets make love tonight
ain't no turning back on me girl
i dey want this thing for life
wetin dey worry you my baby e yea yeah
make i know what's on your mind
words be cheap but actions don't lie
you dey fit me well i check your profile
nobody go know so nobody for dey complain
before you go dey carry pikin one day
say you feeling it show me what the deal is
say we good together why you leaving this
girl, you and i make we fly away
i wanna run for a holiday
you dey burst my brain yeah
nobody a fit know yeah
My Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover Eeh
Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover Eeh
My Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover Eeh
Girl I Loose Control
When You Leave Me Alone Baby
Oh You Be My Undercover Lover Eh Yeah
(end).

SUBMIT CORRECTIONS