Select language to translate this lyric
Pheelz Mr. Producer oh oh oh oh oh
Yeah!!
If I start to yan you... If I start to yan you how the thing dey go
And if you're feelin what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke, Omo no be joke
Ha! I remember then when I use to crave the fame
Dey happy like pikin wey dem buy new game
Only if I knew the price that I have to pay
That the people will forget we are still the same
I may be looking fly
But my pocket dry
But the boys don't care
You gas give them bar
Shebi you be kesh
And you drive a benz
Abeg drop something now
Make we flex
And sometimes I am backstage
Feeling down cos I kinda had a bad day
And I still turn up when I climb stage
It's the life of a Star what will I say
What will I say.
Woo igbamii O re body o
But the fans still wanna take a Selfie o
Most of y'all don't know what we go through
Its the life of a Star what will I do
What will I do... If I start to yan you...
If I start to yan you how the thing dey go
And you're feeling what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
But Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh
MO fe dogun mo fe dogbon
MO fe dolokiki laye
I no know say it takes a lot to be a star
Them no tell me
Say e no easy o
Them go vex you for social network
Because you be star you no fit respond
Won ti gbagbe pe me self be human being oo
Them no tell me, Say e no easy o
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh
Ha! Shebi na me Wan blow
Shebi I want the dough
But the price I pay
Omo no be joke
Omo no be joke oh oh oh oh oh oh
If I start to tell you how the thing dey go
You go feel what I'm feeling in ma soul
I live the life of a Star
Omo ko easy rara
Imma keep on marching and go with the flow
- Album:
- Shele Gan Gan
- Kojo
- Is It Because I Love You
- Afrobeats With Love: Vol. 3
- Y.A.G.I (Young and Getting It)
- Ibile
- Big Tunes from the West
- Sokor
- 2016 Top 20 Nigerian Songs
- Afrobeat Summer 2016: Essential, Vol. 1
- Cause Trouble Pt. 2
- Afrodub
- Ayakata
- Essential Afrobeats
- Compilation
- Lyrically
- Gbese
- Essential Afrobeats, Vol. 2
- Latest Nigerian Hit Tracks
- Afrobeats Best of 2015