Lola Rae feat. DaVido biko

Select language to translate this lyric

ntro]Yeh, eh eh,
Tkt Obo, baddest, eh eh
Oh na na na
Yeh, eh eh
Hold Your bae
Yeh, eh eh[ Hook]O-o-o-omo you fresh like that, like that dat
Baby girl you do your breast likah dat, likah dat
Your baka big likah dat, ah
Ama sing it again, ama sing it again
This bobo you bad likah dat, baddest
Everyday you doing breast likah dat, wah yahoo say
O boy you fresh likah dat, baby girl[Chorus]Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Come on now[Verse 1 – Davido]Egbo na, ta lo lomo
Before dem start to call me gbomo, gbomo
Cos me I don ready to dey lomo, lomo
Everybody is happy and is on and on
Baby girl you can come along
We can take pix, we can go to london
I can take you round, we can reach hongkong
Tell your local dj, he should put the song on
I gat alot of girls in Zimbabwe
I get plenty ghele for arawe
If you see wetin I see for Malawi
If you know wetin I do for Malawi, oh na na
But for you I go change all my bad ways
Forget all the girls whe dey whine waist
Na your matter I dey put for my mind eh
Na the baka I dey see for my eye eh[Hook]O-o-o-omo you fresh likah dat, likah dat
Baby girl you do your breast likah dat, likah dat
Your baka big likah dat, ah
Ama sing it again, ama sing it again
This bobo you bad likah dat, baddest
Everyday you doing breast likah dat, wah yahoo say
O boy you fresh likah dat, baby girl[Chorus]Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Touch my waist make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Come on now[Verse 2 – Lola Rae]Bobo I see you've been watching my tingo
I know na me dey make you dey sing oh
I can tell you like what you seek for
Good boy whe dey like play with big toys
Mummy, daddy
This kind boy go turn good girl rihanna
I know you just dey play me wayo
But tell me say emi omo agoro
Uhn uhn uhn yeah, I know you don dey pull long time eh
No con dey fear cos I gat a boobey
Oh na na, oh no no
Even your boo gat a boobey
Rough boy whe dey like play with big toys
Dakun dakun rora gun mi o[Hook]Omo you fresh likah dat, likah dat
Baby girl you do your breast likah dat, likah dat
Your baka big likah dat, likah dat
Ama sing it again, ama sing it again, sing itagain
This bobo you bad likah dat, baddest
Everyday you doing breast likah dat, wah yahoo say
Oh boy you fresh like that, baby girl[Chorus]Biko biko baby rora ready o
Dakun, dakun rora gun me o
It gets as it just does me going o, and now I dey do you so
Please please hold your body o
Anything you say baby I will do o
Davido, please hold your body o
It gets as it just makes me go
On my waist, let you take full control
Please baby roar ready
Dakun, dakun rora gun me o
It gets as it just does me going o, na now I dey do you so
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o

SUBMIT CORRECTIONS