Magnito feat. Patoranking as i get money ehn

Select language to translate this lyric

as I get money ehn
I con start to enjoy
I open my company all my village people na him I employ
everybody wey know me before con dey call me oga bon boy
I marry my girlfriend e no reach two weeks na him she born boy
as I get money ehn
I sign big footballer
I sign mickel obi
I no ask am how much
I paid him in dollars
there is nothing money cannot do I made Merci goalkeeper for gunners
if I write exam I no dey border again
I don't care if I come last
as I get money ehn
I call my landlord
I tell am to tell me the cost of him properties just in one word
my broda panto
as I get my own money I begin to diet
I want to become the next mertusela
am not ready to die yet
a hundred and fifty years is not too much and that is my target
raba eh raba raba eh
as I get money ehn
I start to import
all the ugly girls wey dey lekki phase one I start to export

SUBMIT CORRECTIONS