Orezi just like that

Select language to translate this lyric

Aaah!
It's a ghen ghennn ghen
When I move you move; Just like that, Just like that
When I move you; Just like that, Just like that

Omo I never see any girl wey fine like wey fine like
This your ikebe dey carry weight o ti poju; o ti poju
Abegi begy am make e coperate oooh
This your body I dey appreciate
For liqua for rira; I know like wahala
For liqua for rira; Girl you selecti wahala
Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo,
mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo
Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo,
mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo
When I move you move; Just like that, Just like that
When I'm move you; Just like that, Just like that

Mr Ragamuffin ooh (yeyee)
Amaka get biggy bumbum, but she no sabi shake her biggy bum bum
What is the need of your biggy bumbum, when you no sabi shake that biggy bum bum
Ogaju sisi forever
The way that you gunning, we must leave here together
Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo,
mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo
Lale yi ooh, mo ti mu rami yoo,
mo ti yo, mo ti yo Mo ti redi lati joo
When I move you move; Just like that, Just like that
When I'm move you; Just like that, Just like that
When I move you move; Just like that, Just like that
When I'm move you; Just like that, Just like that
When I move you move; Just like that, Just like that
When I'm move you; Just like that, Just like that
When I move you move; Just like that, Just like that
When I'm move you; Just like that, Just like that
I say they call me…. Orezi ooh
Mr Ragamuffin raga-raga-ragamuffin eeh yee
When I'm moving you; Just like that

SUBMIT CORRECTIONS