Owie Abutu learn to prophesy

Select language to translate this lyric

Na the name way you call yoursef
Na im dem go call you
Na the way wey you think about your life
Na so you bi
Na you bi the number one prophet
over your life
Learn to prophesy
Speak the right words
Learn to prophesy
Death and life lies in your tongue
so, learn to prophesy
Learn to prophesy
Why you go dey talku say
You dey manage?
When your Papa be the president
of the heaven and the earth?
Silver and gold belong to Him
thousands of cattles on the hills
Belong to your Father
no dey talku say you dey manage
Some people dey even say, this ma sickness
All the men dem say, this my problem
No be your sickness, oh no, no be your problem
E don carry am go away for calvary... ohohoh!
Learn to prophesy (to yoursef, in the morning, noon and night)
Learn to prophesy (ooooh, uh oh, ohoh)
Learn to prophesy (talk to your body, you're healed of the Lord)
Learn to prophesy (talk to mind, you'll produce excellence)

SUBMIT CORRECTIONS