Pita you no dey sleep

Select language to translate this lyric

he don tey
no be today
wey I don cry
I don pray
when he be like say he don turn away
you want tell me say
you can answer any day
some people me Mumu others said that am a fool
but I don't mind I know wetin I dy find o
I get hope o just like job o I no go complain no matter the pain
I know you no dey sleep ehee
you no dey slumber when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer I know he go answer
make I no lie
he no easy to carry my cross no be efizy
the road life is narrow with plenty of arrows
but I go run this race
no matter the pain
cause no be by power o
and no be by mighty o
na by your word I dey use am dey go forward
I get hope o
just like job o I no go complain no matter the pain
I know you no dey sleep ehee
you no dy slumber when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer I know he go answer
you no dey sleep ehee
you dey slumber when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer I know he go answer
when I call
when I call
when I call
when I call
when I call you
when I call your name
when I call
when I call oohh
I call you master
call you saviour
call you Jesus
you dey answer when I call
I call saviour
redeemer
deliverer
you dey answer when I call
when I call saviour
when call you healer
I call redeemer you dey answer when I call
when I call your name
you never fail me
when I call your name
oohh when I call
I cannot call on your name and then miss the way no way
you dey answer when I call
when I call
when I call
when I call your name
you no dey sleep ehee
you no dey slumber
when am going through the fire
my God dey see ehee
the pain I dy suffer
and I know he go answer
when I call

SUBMIT CORRECTIONS