Ranky feat. Twest amen

Select language to translate this lyric

Respeck its your boi twest.
You know when am on the mic
Its a badder man thing
Ogbeni pray for your blessings
No put eye for anoda man thing
I no dey form say e hard o
I no dey form shole
Oluwa na hin dey shower him blessings
Oluwa ati showrerey o.
We go get the money e (amen)
We go buy the motor o (amen)
Girls go snap photo o (amen)
Oh amen.
I say we go get the money e (amen)
We go buy the motor o (amen)
Girls go snap photo o (amen)
Oh amennnn
Oluwa chineke oghene pick my call
E don tey I don dey grind make my family chop
I don dey hustle for d street no be carry talk
I wan soak garri but no water n groundnut.
Na blive wey I get for u say day break everywhere burst
That's y I sit back relax wit my lappi dey bomb
Wit d hope say one day maga go come
And as d maga come the raba must drop
Buy range, build houz buy grand mama accord.
Those na small small things wey I fit afford.
Oluwa don bless me up I go I no go fall
like rain I go shine till thy kingdom come.
N to all dis pple wey be say dey under rate
When dem hear my mata now I swear na breaking face,
Shebi na dem talk say for d streets I no go take
But when oluwa pick my call
Na buja
We go get the money e (amen)
We go buy the motor o (amen)
Girls go snap photo o (amen)
Oh amen.
I say we go get the money e (amen)
We go buy the motor o (amen)
Girls go snap photo o (amen)
Oh amennnn
Omo the hustle no b beans o
And everyman with him benzo
You gat to work for urself and when
u make money it is not for urself o
Na only once man dey die, u no fit live twice
I no fit sell my soul for any good price
Back den me n my guys we no dey see light
Like village wey no get transformer we no dey see light.
(TWEST) I no dey act like a Reverend I no be pope,
I no go con dey do like say I no dey smoke.
But who without sin should cast the first stone
Person wey don tke bullet no suppose to fear stone
Na dey bad gone so far
I mean doh rey mii fah sol lah ti doh we r so far
Its twest ranky
Omo go check for ur chart
We r number one on the ranking.
You know when am on the mic
Its a badder man thing
Ogbeni pray for your blessings
No put eye for anoda man thing
I no dey form say e hard o
I no dey form shole
Oluwa na hin dey shower him blessings
Oluwa ati showrerey o.
We go get the money e (amen)
We go buy the motor o (amen)
Girls go snap photo o (amen)
Oh amen.
I say we go get the money e (amen)
We go buy the motor o (amen)
Girls go snap photo o (amen)
Oh amennnn
ItalianManNole

SUBMIT CORRECTIONS