Samklef feat. Olamide & Shaydee living large

Select language to translate this lyric

Elemama Elemana
If I tell you the story
Una no go believe me
make this people tell you
Elemama Elemana
Elemama Elemana
Elemama Elemana
Elemama Elemana
Elemama Elemana
Oh my God ooh
We spending Naira Pounds and Rands ooh
Nigeria to Soweto
All my people living large ooh
Oh my God ooh
We spending Naira Pounds and Rands ooh
Nigeria to Soweto
All my people living large ooh
Shaydee on the sing o
When you see me see me now
You go thank God for my case
Every day we see the money
Every day we getting paid
For Love I dey do this
Nobody can replace it
To God all the Glory
Nobody can debate it yeah
Fresh and Clean am Confam
See the girls' dey love me on Confam
I dey do my thing na Confam
Them dey beef us oh dem they condemn
All my people know say I'm confam
If you follow Join me am Confam
Oh na na na
Oh na na na
Oh my God ooh
We spending Naira Pounds and Rands ooh
Nigeria to Soweto
All my people living large ooh
Oh my God ooh
We spending Naira Pounds and Rands ooh
Nigeria to Soweto
All my people living large ooh
All night we balling
We party till early morning
And the money keep on coming
We spending till early morning
Who God has blessed ooh
No man Can cause ooh
Now we living large ooh
Now we living large ooh
We rocking Versace eeh
See me cruising Bugatti eeh
My baby skillashi eeh
We sending we no dey calculate eeh
Ori lo nse bi olowo, toba lowo nawo
Gbogbo ma wa lowo
Oh na na na
na na na
Oh my God ooh
We spending Naira Pounds and Rands ooh
Nigeria to Soweto
All my people living large ooh
Oh my God ooh
We spending Naira Pounds and Rands ooh
Nigeria to Soweto
All my people living large ooh
DJ Xclusive
Everyone gat a story to tell
From where ever they coming from
Samklef gat a story
Shaydee gat a story
Exclusive has a story as well
Olamide
Let me tell my story real quick
Money lori mind me
Everyday mo wa lori grind me
Enile rewind me
Past mi le ko le remind me
Naira Pounds and Dollar lo'ngba
Won ni Yahoo local longba
All my People loyal loyal
Bajinatu Poka Poka
Won ti forget ooh
When money no dey my pocket ooh
And my wallet ooh
And I no get any connect ooh
When I see Ice Prince, Wizkid and MI Abaga
I go dey beg God please save me, Ojo wo ni temi na ada?
Angeli ton pin ire oju reh da?
oju reh da?(Recieve tha spirit)
oju reh da?(Recieve it)

SUBMIT CORRECTIONS