Sean Dampte & Breezi koko

Select language to translate this lyric

Savage Music
Badman Breezi
Ah who dat? Dampte
Sean dampte
On another one
Shey U want to hear another jamz
Any show I shut am down
Ero yapa like say na Canaan land
U want to shut down with me by force
Shutting down is not by force
Na me be the koko koko
Wey dem dey talk about
koko koko wey dem dey ask about
koko koko wey dem dey yan about
Koko koko baby konkobilo like that o
Wonder Wonder Wonder Wonder Wonder Wonder Wonder Wonder Wonder
Mr lover lover lover lover lover lover lover
Sean dampte Mr lover one
Your Girl's Main Man
You are the side one
At the end of the night
Your lady hugging me tight
She say my reggae and blues
Taking her straight to the room
You know i kill every show
Oya eje ka ni sö
Anywhere make we Dey go
For the money me carry go
Shey U want to hear another jamz
Any show I shut am down
Ero yapa like say na Canaan land
U want to shut down with me by force
Shutting down is not by force
Na me be the koko koko
Wey dem dey talk about
koko koko wey dem dey ask about
koko koko wey dem dey yan about
Koko koko baby konkobilo like that o
Sugar Sugar Sugar Sugar Sugar Sugar Sugar Sugar
Mr lover lover lover lover lover lover lover ah ah
Badman Breezi
Climb the stage and murder them
The money we want to po po
My music dey finger dem
Dey want to feel my Kondo
My logo na Savage
Now you know the Koko
Bend your knees and komole
Sean dampte pass the choco(chorus)
Shey U want to hear another jamz
Any show I shut am down
Ero yapa like say na Canaan land
U want to shut down with me by force
Shutting down is not by force
Na me be the koko koko
Wey dem dey talk about
koko koko wey dem dey ask about
koko koko wey dem dey yan about
Koko koko baby konkobilo like that o
koko koko
Wey dem dey talk about
koko koko wey dem dey ask about
koko koko wey dem dey yan about
Koko koko baby konkobilo like that o
By Haryorr

SUBMIT CORRECTIONS