Sugarboy feat. Ycee chop

Select language to translate this lyric

G world wide
Sugar boy yah
Around the world hihihi
Can't find my baby ooo
First love is still the best
My first love is be my princess
Can't get enough of you
Owhy everything pass me back to you
Orie imarima
O baby imarima
Many things you do to me wanyioma
Na who work dey chop ooo
I no like wahala ooo
Na who see dey talk ooo
E pa I no like wahala ooo
Cause you dey see tease when you touch me
My baby ooo
Love me but baby no run away
I like the way you dey kiss me
Tease me
But Becky no run away
Being around the world hihihi
Can't find my baby ooo
Being around the world hihihi
You drive me crazy ooo
Ekate like get the feeling
Erima girl she like to ride she like the feeling
See le anywhere you go
O lord of mercy dey no dey telle person
Na life you come to chop my brother no kille any person
Kilo KO mi
Ma for no hun mi
Eyin omo mummy
Komole no dey dull me
Incompurate podi podi ehh ehh
Tori gbogbo won mo pe eh
Leg over eh mo ti de eh
I dey leave my life
Make you leave your own
I no want your opinion
Brother keep your own
Na who work dey chop ooo
I no like wahala
na who see dey talk oo hi
E pa I no like wahala
Cause you dey tease when you touch me
Baby ooo
Love me
oo baby no run away
Baby moo
I like the way you dey kiss me
Excuse but becky no run away
Girlfriend no 1 oo
Emperor jezzy

SUBMIT CORRECTIONS