T-Classic i want you

Select language to translate this lyric

mix naija entertainment
classical boy
killertunes on d beat
baby i want yu to know say i want you
baby i want yu to know say i need you
Cause this love wey i get... get
dey make me to buy you a benz
Baby no pretence
You know i dey spend... you know i dey spend
Cause dis love wey i get, baby na 10/10.
You know i dey spend... you know i dey spend
Dont be stingy, baby girl come closer.
little mama i just wanna know yah,
Baby just please come over
You hard to get, i like that
Feeling shy now, i know that
The way u make ur body go, like that
Girls dem jisoro
I say na u i wan marry, take yu to miami
Sade no dey doubt me, believe me,
take you to brazil.
Sade son gbo mi
baby i want yu to know say i want you
baby i want yu to know say i need you
Cause this love wey i get... get
dey make me to buy you a benz
Baby no pretence
You know i dey spend... you know i dey spend
Cause dis love wey i get, baby na 10/10.
You know i dey spend... you know i dey spend
Baby i want you to know, say i want you
yh. baby i want you to know, say i need you.

SUBMIT CORRECTIONS