Temmie Ovwasa jabole

Select language to translate this lyric

Baby Duro Please I Need Your Attention O
Your Love For My mind just dey cause comotion o
I love you sote e dey lead to distraction o
Follow me make we do collaboration o
We go see my mama bring an invitation o
Born plenty pikin na pro-creation o
As i dey so at a conjugation o
I go follow you in every situation o
My baby boo eh eh eh
Na this your love eh eh eh
Dey make me go gaga
Oya follow me go would you please stay
My baby boo eh eh eh
Na this your love eh eh eh
Dey make me go gaga
Oya follow me go would you please stay
Olomi ni, e ma je o lo, e ma je o jabole o
Thats my baby, thats my love, e ma je o jabole o
Olomi ni, e ma je o lo, e ma je o jabole o
Thats my baby, thats my love, e ma je o jabole o
We go travel round the world for vacation o
You dey blow my mind dey screw my emotion o
How firm the square am constantly
Got me so fly constant levitation o
Anyone wey dey pray for your demotion o
I go curse am with disintegration o
I go throw am down from the top of mansion o
Go come back home con give you the action o
My baby boo eh eh eh
Na this your love eh eh eh
Dey make me go gaga
Oya follow me go would you please stay
My baby boo eh eh eh
Na this your love eh eh eh
Dey make me go gaga
Oya follow me go would you please stay
Olomi ni, e ma je o lo, e ma je o jabole o
Thats my baby, thats my love, e ma je o jabole o
Olomi ni, e ma je o lo, e ma je o jabole o
Thats my baby, thats my love, e ma je o jabole o
Olomi ni, e ma je o lo, e ma je o jabole o
Thats my baby, thats my love, e ma je o jabole o
Olomi ni, e ma je o lo, e ma je o jabole o
Thats my baby, thats my love, e ma je o jabole o
Ma lo o, Ma lo o, Ma lo o, Baby Don't Go
Ma lo o, Ma lo o, Ma lo o, Would you please stay
Olomi ni, e ma je o lo, e ma je o jabole o
Thats my baby, thats my love, e ma je o jabole o

SUBMIT CORRECTIONS