Uhuru feat. DaVido the sound

Select language to translate this lyric

Ah!
OBO baddest
Ah! Uhuruhuruhuru
oh oh oh oh!!!
shizzy (shizzy)
From india to brazil oh!
And all the girls dem love my flow
And if you want to spend my doe
Come join body and let's go
Ah! bounce around
Bounce around
If you want to come around
We can go and paint the town
While you're dancing to the sound
See my baby
When I love you no be now eh!
And I'm loving
The way you're dancing
To the sound eh!
Oya baby move your body
To the sound
Na Uhuru kinda la jazz me
Like the sound
Go low, low, low
Ah c'mon get down
Go low, low, low
Africa get down
Go low, low, low
Get down,
Down, down, down, down
Down, down, down, down
Go low, low, low
Get down, get down
She dey make me kolomental eh!
She dey give me memories
She dey give me memories
Wey dey
Wey dey make my head dey scatter
She dey burst my obrigata eh!
Baby dance go sound for me
Baby girl there is no regretting eh!
Let me see you go down for me
See my baby
When I love you no be now
And I'm loving
The way you're dancing
To the sound eh! eh!
Oya baby move your body
To the sound
Na Uhuru kinda la jazz me
Like the sound
UHURU singing in native language
Go low, low, low
Ah c'mon get down
Go low, low, low
Go low, low, low
Go low, low, low
Ah c'mon get down
Do like I do
Do like I do
No time to function, function
Do like I do
Do like I do
No time for paparrazi
Do like I do
Do like I do
No time to function, function
Do like I do
Do like I do
No time for Paparrazi
See my baby
When I love you no be now eh!
And I'm loving
The way you're dancing
To the sound eh!
Oya baby move your body
To the sound
Na Uhuru kinda la jazz me
Like the sound
Go low, low, low
Ah c'mon get down
Go low, low, low
Go low, low, low
Go low, low, low
Ah! c'mon get down
Go low, low, low
Ah c'mon get down
Go low, low, low,
Africa get down
Go low, low, low
Get down,
Down, down, down, down
Down, down, down, down
Get down, get down
I do I do
I do I do (function function)
I do I do
I do I do (paparrazi oh!)
I do I do
I do I do
I do I do
I do I do (No time for paparrazi oh!)

SUBMIT CORRECTIONS