Var-s feat. Nales for night

Select language to translate this lyric

The kind things wey dey happen for night
Guy, the bad things wey dey happen for night heh
Cool things wey dey happen for night you no go wake up in the morning when e happen for light aswear
The kind things wey dey happen for night
The bad things wey dey happen for night eh
Cool things wey dey happen for night you no go wake up in the morning when e happen for light aswear
The good boys wey dey show for noon na dem be the same niggas wey dey snatch for night kai
The fine babe wey you wan dey like na she be the same pesin wey go chop your bashi kai
She be high class wey dey waka for night and she dey give she dey get, no dey carry for night
E never reach past ten she dey nack for bar
Na so we dey see dem wey dey die for night
Me and my guys dem
We no dey sleep tight
Na this same kind song we dey do wey we record for night no dey play with the silence, any kind jam wey we do na the airence
Aswear
We be the typpa wey dey ball for night
We dey work, we dey play we dey sleep for night
My man Nales be the nigga wey dey kill the lights
Upon the stage for the arena wey... (word up NaVaJo)
Good things wey dey show for night
Make a bad man craze wan dey call for light
See the packages run when you come for night and all the niggas go dey holla when you show for night yeah
Bad things no dey show for light yeah
Good things no dey show for night yeah
Many things wey dey show for night you no fit count all the things wey dey show for night blaad
The good things wey dey show for night
Wey dey make bad man wan to dey fuck for night
You go see small boys just dey drive for night dey go dey carry all the things wey dey work for night yeah
Baba shey you wan cup for night
You wan dey chyke all the babes wey dey form for guys
You wan dey storm all the bars you dey look for fight you go dey gather all the things wey dey show for eye yeah yeah
Me I dey form for night
You fit see me come around all with my guys for night
I fit show up for the club just dey bash for night with all the goons wey dey dey wey dey fresh for night yes
Shey na man to man
I fit tell you everything we bin dey yarn for night
I fit show you everything wey we dey run for night
We fit go crash outside we just dey kush for night
Ah haaaaa an ce reshin sani ya sa kaza ya kwana a kan damin dawa
The things wey i don see for night
The babes wey I don jam for night
The packages wey I don run for night, guy you no wan try
Abeg, if you wan come for night, make sure say you don gather you don dey janded
If not we go just pieces you

SUBMIT CORRECTIONS