Bangin highdowell

Seleziona il linguaggio per tradurre questo testo

Intro:
Kosoro sopa silu jo
Ele dun dun dun Ele
Its your boyfriend bangin
Ele dun dun dun Ele
They call me jumabee
Ele dun dun dun Ele
Chorus
You don dey high abi oga ade
from your eyes i can tell x2
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
Bangin's Verse one:
Na general highness we call
osigo denu you dey run am
from three bottles to six bottles
na soso high you dey high am
As party dey graduate
na so your madness circulate
Ojuyi ti dirty brother ade
Edakun e co-operate
Day don dey break for your eyes abi
Na that girl wey dey dance you dey eye abi?
Dance floor dey scatter dey make sense
Even burty and bolo dem no send
Some don shark alomo, high burukutu, high McDowell
No carry your madness reach vip
Koma logba ifoti.. ehhee
Chorus
You don dey high abi oga ade
from your eyes i can tell x2
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
Jumabee Verse Two:
If i talk you go vex
Alcohol no good for your body brother i say yes
Anything liquor you go dey bless
Even if na bottle, you go dey guess
And you no mind say make i piss for bottle
give you say na rossy
Na only when you high you dey sit down for ground
think say you dey fly loke
And when you don high, you dey sleep for gutter
you go think say hotel wey you dey sleep na seven star
Na only when you don high you go see your father
wey don born you, give am handshake, say how far
Toba ni ko bo pata, Wabo
Toba ni ko bo sokoto, Wabo
Tobani ko si fila, Wa si
Toba ni ko faso ya, Wa ya
Omugo..hisss
Chorus
You don dey high abi oga ade
from your eyes i can tell x2
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
Bangin/Jumabee Verse Three:
Bangin
See your eyes, see your
you don dey on shoko
Jumabee
cos you high, cos you high
you come dey form jaja of opobo
Bangin
highness no good for your body
why you come dey form mr rossy
after you don mess yourself finish
only you come dey face gobe
Jumabee
if to say na just me
i for don stop to shayo
i for just dey sip, only only water
But na still be only me
if i ever stop to shayo
all my guys go follow me to quata
no be lie
Chorus
You don dey high abi oga ade
from your eyes i can tell x2
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes
oya woju e, see you eyes
oya woju e now, see you eyes X2
Outroll
Bangin
hummm, Jumabee how far?
Day don break?
No, e never break na him you sing.
hisssssssssssssssssssss

INVIA LE CORREZIONI