Asnazzy lift me higher

Benjizzy
Hollar
Benjizzy
See one day i woke up to my feet
just to realise am terminally,
permanently ill ehh,
see i know i gat no dough
what i gat ain't mine,
i see my future's bright
but am a legend to my dreams ooo
I dey hustle for my money
I know my fa so la ti dooo
makes me hustle for my money
when dey see me for their street ooo
dem go say dem no know me
yeahh, dem go say dem no knw...
Baba lift me higher ehh,
lift me lift me higher o no no no
I need your blessing ehh
lift me lift me higher o no no no
baba lift me higher ehh
lift me lift me higher o no no no
i need your blessing ehh
baba lift me higher o no no no
baba make me stronger ehh
baba lift me higher o no no no
i need your blessing ehh
baba lift me higher o no no no
i need your blessing ehh
baba lift me higher o no no no
Hollar
See everyday i dey pray make God bless me,
shoutout to bad man wey dey vex me, na dem make me push up to singing
ooo na the song dey make them go crazy, make dem go crazy
as a young boy i wanna get the dough,
i wan get the fame so follow me go
i dey pray make God dey bless me go
as a young boy i wanna get the dough
if you like me am gonna like you bro
if you wish me well
am gonna wish you too
tell me you can't see what a seeing
am sure you can feel what am feeling
just pray hard for the blessing,
father lift me higher than the rest e
father take me higher
father take me higher and enter into the sky oo
father take me higher
Benjizzy
Baba lift me higher ehh,
lift me lift me higher o no no no
I need your blessing ehh
lift me lift me higher o no no no
baba lift me higher ehh
lift me lift me higher o no no no
i need your blessing ehh
baba lift me higher o no no no
baba make me stronger ehh
naba lift me higher o no no no
i need your blessing ehh
baba lift me higher o no no no
i need your blessing ehh
baba lift me higher o no no no