Chillz smooth sailing freevybe

Chillz in the building blast am
see omeza in the building blast am
summers in the building blast am
every day everyday we dey blast am
As I move from coast to coast see I never give another man yawa
everyday see I get on my knees and I pray then I hustle for my naira
I dey sip on my juice proper goose omo me I no get time for propaganda
so madam as you arrange my yam biko make you try give me jara
see I just come here to come bubble
I no come here to find trouble
I just come here to come chop o
I no come here to find trouble
me I no dey fight with nobody
just wanna groove with somebody
me I no dey fight with nobody
just wanna groove with somebody
oya oya wait wait wait wait wait wait wait wait
oya give me space space space space space space space space
shout out to my people wey dey feel me non stop
shout out to my omoges wey dey greet me non stop
shout out to my boys dem wey dey hustle non stop
ope f'oluwa wey dey make tins dey pop non stop
Smooth sail
just wan smooth sail
smooth sail
oya wait e e e
chills in the building blast am
nizzy in the building blast am
Mr summers in the building blast am
L.A.X in the building blast am
I no sey my DJ's go blast am
Mr franchise go blast am
J.Dan oya blast am
and if I never call your name just blast am.