Chiny if the reply

My baby your body for your pocket e yo
Shout out to OBO (baddest)
If you tell me say you love me oh
My baby your body for your pocket e yo
30 billion for the account e yo
But honey i never receive the alert e yo
No dey, no dey, no dey lie lie for me
I no do, i no do, i no do seren ren for you.
No dey, no dey, no dey shakara...
I no do, i no do, i no do gara gara for you.
(oh oh ohhh)
I know i'm beautiful too
Which kind number 1 e 2, 2
With no alert e too too
Abeg park e too too
If you shook me shooku shooku oh
Hot slap you go get e too too
This no be jazz e too too
(Boy) you go behave e too too
Wini wini wana wana
Same thing you said to mariah
You promise say you'll marry her
But no lie, you no marry her
I no do, i no do, i no do, i no do, i no do, i no do
There's nothing about you
Wey make me to want you i no do i no do
See trouble oo, you think say na you wise pass e yo
Abeg carry your crase e yo
If you tell me say you love me oh
My baby your body for your pocket e yo
30 billion for the account e yo
But honey i never receive the alert e yo
No dey, no dey, no dey lie lie for me
I no do, i no do, i no do seren ren for you
No dey, no dey, no dey shakara ooo
(Shakara ooo)
I no do, i no do, i no do gara gara for you...
I know i'm beautiful too
Which kin number 1 e 2, 2
With no alert e too too
Abeg park e too too
If you shook me shooku shooku o
Hot slap you go get e too too
This no be jazz e too too
You go be have e tunu
If you shook me shooku shooku
Hot slap you go get e too too
This no be jazz e too too
(Boy) you go behave e too too
Wini wini wana wana
Same thing you said to mariah
You promise say you'll marry her
But no lie, you no marry her
I no do
There's nothing about you
Wey make me to want you
I no do, i no do
(Chiny on this one yeah)
(Baby boy... yeah)