Chiny sunny bobo

Chiny.
Have you ever heard about this boy called Sunny?
The one wey sabi move butterflies inside meI dey like mugu when am starring through my window
I put em pictures where I can see it on my mirror
Have you ever loved someone so much without him
Ever having any clue you love him
I dey like person wey dey catch hay fever
My heart beats like transformer wey dem overload am
Peekaboo uh!
I see you my sunny
My bp don dey rise on top the matter honey
E sweet me say you like me like I do
E sweet me say you like me like I do you
Peek a boo uh!
I see you my honey
My bp don dey rise on top the matter Sunny
Your love the only medicine I need
Your love the only medicine I need
Refrain;
Pretty boy dey cause go slow
Pretty boy wey make me go whoa
Pretty bobo cause me to stutter
Pretty boy wey pretty pass en mother
Sunny bobo anywhere you go
Sunny bobo anything you want I go do for you
Sweetie baby whether e dey rain, whether e dey shine
My love for you no be lie lie oh.
Ebelebe iyaaaa!
From heaven came down
This certain stranger
Stranger in my hood
Stranger in my hood
Ebelebe iya ah
The perfect angel
From heaven came down
You know he got me in the mood
Got me in the mood uh.
Peakaboo
I see you my Sunny
My bp don dey rise on top the matter honeye sweet me say you like me like I do
E sweet me say you like me like I do
Pick a boo uh!
I see you my Sunny
My bp don dey rise on top the matter honey
Your love the only medicine I need
Your love the only medicine I need
Refrain;
Pretty boy dey cause go slow
Pretty boy wey make me go whoa
Pretty bobo cause me to stutter
Pretty boy wey pretty pass en mother
Sunny bobo anywhere you go
Sunny bobo anything you want I go do for you
Sweetie baby whether e dey rain, whether e dey shine
My love for you no be lie lie oh.I get hysterical
Feelings is so magical
The explosion in my senses just got thebest of me
So truthfully i've come to the point where I do believe
That one experience could turn the wheels of my destiny
So am.Faithfully smiling
When I.Know that am dying
Its like.Poison inside me
Running through my system
Wrecking my resistance
But I gotta admit this
That I love it
oh yea I love it
The only thing I think is about you boy
I really want to breathe
But there's no air.
But I gotta breathe Yea!
Refrain;
Pretty boy dey cause go slow
Pretty boy wey make me go whoa
Pretty bobo cause me to stutter
Pretty boy wey pretty pass en mother Chorus:
Sunny bobo anywhere you go
Sunny bobo anything you want I go do for you
Sweetie baby whether e dey rain, whether e dey shine
My love for you no be lie lie oh.