Dah Ray chop knuckle

Muraya, my friends dey wish me well
I dey feel their praise o
Any show wey I go
Am moving crowd o
All the singles wey I drop
They say dem nice o
Radio station Television
Feel my style o
(Hook) I know u go dance my dance, no be say I just dey talk,
muraya with the latest hit and my name wet dey move the crowd.
Dem dey gbadun my melody. Dem dey feeli my harmony,
dem dey gbadun my song from Nigeria down to Germany
All d fans I dey throway,
friends and family throway,
all d dj's throw at, friends n families throway.
Eruku wole Chop Knuckle o.lelelelelele
I dey still dey ache Chop knuckle)2x