Dave Shirley lift up jesus

Bros make i yarn some reality right here
turn up my microphone shite
Bros abeg turn my microphone shite
is time to yarn some reality africa
two four
abdulkarem
Nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot ina the air
Nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot in the air
Armed robber came to your house
e no take money e no rape your wife
went straight up to your bedside
six feet now you are down.
Which armed robber no want money
Which armed robber no one jolly
Na political armed robber be that
Na wetin dey kill Nigeria ooooo
Nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot in the air
Nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot ina the air
If you see keyamo beya beya
Dem lock am for jail for abuja
Kingsley abens self dey for there
Ade bendel na him dey feed all them
Inside prison prison
everything scatter scatter
Poor man dey suffer suffer gbosa gbosa
gun shot inadi air
what yasay
nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer
gbosa gbosa
gun shot in the air
nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer
gbosa gbosa
gun shot in the air
Africa is the lovely land
Africa is the mother land
We dey grow we dey grow we dey grow ayyy
There is peace and growth
We dey grow ooooo ooooo ooooo oooo ooooo
there is peace and growth
idris what of koja na.
Woti KO owo wa jah
NEPA wanti di regular
419 for Nigeria
Agege To Ikeja
Na hundred naira
Fuel scarcity na popular
Action film for Nigeria
Idris where Charles nau
E dey live big life
Buy estate for calabar
That Liberia mafia
for Nigeria
Everything jaja
scatter scatter
Poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot Ina di air
Whatta say.
nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot in the air
nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot in the air
Nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
gbosa gbosa
gun shot ina the air
Nigeria jaga jaga
everything scatter scatter
poor man dey suffer suffer
Gun shot Ina the air