DJ Ecool feat. Dremo kilode

Dremo
Rapper wey dey sing song (coddaine)
Dj Ecool dey on this one
The way you dey go down, down
I know you know what you been doing to me (baby o)
See baby please slow down down
If you be traffic light you be yellow and green
Your backa' shaking like a turbulence o (kilode)
The two things for your front i be wanting 'em o (kilode)
Other guys tryna' chat you up make you no mind them o (kilode)
You better roll with a fresh clean guy like the man dem bro
Yetunde sho ti ye, ye, ye to ri owo ti de, de, de
Wait, baby i'm loving your figure 8
Mo ko'eje don't need to give me plate
No follow these niggas dey negotiate na, na, na, na
Bait-t-t
Say nah bobrisky girl am been straight with you
Dey make strong like i dey carry weight
We no be family girl but je ka jor relate, relate
Baby i need a one dance
'Cause you got dah' in abundance
The way you back that thing up for me girl,
Is killing, killing me i need an ambulance
Baby girl i need more than one dance o
The way you shaking make me wan pansh o
Lebu, if you continue to dey do the things wey you dey do
You go turn me to mumu
Because the way you dey go down down
I know you know what you been doing to me (baby o)
See baby please slow down down
If you be traffic light you be yellow and green
Your backa' shaking like a turbulence o (kilode)
The two things for your front i be wanting 'em o (kilode)
Other guys tryna' chat you up make you no mind them o (kilode)
You better roll with a fresh clean guy like the man dem bro
Yetunde sho ti ye, ye, ye to ri owo ti de, de, de
I go call you John, but you dope besides B.I.G (?)
Your mama farmer dey sabi cultivating ion digging (?)
This na sin city woju came to have a good time here
I say make you kiss me, no say make you kiss Daniel
Baby you carry i concur
Mo ko'eje bi eba igbo, efo riro and brokotor
This life na like aki and pawpaw
Is too short e dey long
Abi ewo la kor gan?
Na when Dj Ecool scratch am like krokro
Na then she start dey draw me like okro
Mo fe mu alomo, alo owo ti hennesy
Mo fe alomo, alomo
'Cause baby girl i need more than one dance o
The way you shaking make me wan pansh o
Lebu, if you continue to dey do the things wey you dey do
You go turn me to mumu
Because the way you dey go down down, down
I know you know what you been doing to me (baby o)
See baby please slow down down
If you be traffic light you be yellow and green
Your backa' shaking like a turbulence o (kilode)
The two things for your front i be wanting 'em o (kilode)
Other guys tryna' chat you up make you no mind them o (kilode)
You better roll with a fresh clean guy like the man dem bro
Yetunde sho ti ye, ye, ye to ri owo ti de, de, de, eh.